Skip to main content

BIAFRA NEWS: Biafra Day celebration Group declare sit at home for Igbo pipo plus oda tins you need to know about di day

 

Ojukwu

Wia dis foto come from, Getty Images https://saviournicodemus.blogspot.com/

For May 30, 1967 one young Lt Colonel, Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu announce di separation of Biafra from Nigeria, dat time Biafra na di old eastern region.

Dis declaration na im lead to di Civil war of (1967-1970). Di bloody war cause di death of many pipo for di old eastern region. https://saviournicodemus.blogspot.com/

Over 500,000 pipo die for di war wey cause famine and starvation for di pipo of di region with women and children as di biggest casualties.

Since den, May 30 na historic day for Nigeria, especially for citizens of South eastern Nigeria. Na day wey define di pipo of dat region. https://saviournicodemus.blogspot.com/

South easterners bin no dey too pay attention to May 30, but di call for separation by secessionist groups don come make di day dey prominent for di region.

Every year, some of di secessionist groups dey declare sit-at-home for all citizens of south-east - dis na dia way to remember di events wey lead to May 30 declaration.

Who be 'Emeka' Odumegwu Ojukwu?

Odumegwu Ojukwu

Wia dis foto come from, Getty Images

Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu na im be di leader of Biafra sake of say im lead di eastern region go war against Nigeria. https://saviournicodemus.blogspot.com/

Though dem born am for Zungeru for Northern Nigeria (under di British colony) for 1933. Ojukwu come from Nnewi for Anambra state, south-eastern Nigeria.

Ojukwu na man wey dey exposed, as im parents send am go better school reach Oxford University for London, United Kingdom after which im join di Nigerian army.

For 1966, Ojukwu become di military govnor of Eastern region after di coup - even though im no get hand for di coup. https://saviournicodemus.blogspot.com/

Im refuse to accept Yakubu Gowon as im president as im accuse President Gowon of suppressing Igbo pipo. Na dat time im declare independent state of Biafra wey lead to di war wey last three years.

After di war for 1970, Ojukwu carry waka enter Ivory Coast wia dem give am political asylum and by 1982, di federal goment of Nigeria grant am pardon. https://saviournicodemus.blogspot.com/

For 1983, goment arrest Ojukwu again after one coup wey happun and dem later release am for 1984, since den, all im attempt to join active politics no dey successful till im die for 2011.

Biafra separation groups afta di war

Since after di civil war for January 1970, many tins happen.

After Biafra leader Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu go asylum for Ivory Coast, Nigeria goment take steps to reunite di pipo. https://saviournicodemus.blogspot.com/

Di goment of President Yakubu Gowon put out measure to compensate Igbos and reassure dem sey dem get stake for Nigeria.

But that one no sweet some Igbos wey still feel say dem no belong to Nigeria and say dem suppose dey on dia own.https://saviournicodemus.blogspot.com/

Some of di groups wey don come out since after di Biafra war na:

  • Eastern Peoples Congress (EPC)
  • Igbo Youth Cultural and Restoration
  • Initiative (IYCRI)
  • Bilie Human Rights Initiative (BHRI),
  • Movement of Biafrans in Nigeria (MOBIN)
  • Biafran National Liberation Council (BNLC)
  • Biafran Revolutionary Organisation (BRO)
  • Biafran Liberation Crusade (BLC)
  • Joint Revolutionary Council of Biafra (JRCB)
  • Biafra Revolutionary Force (BRF)
  • Customary Government of Biafra (CGB)
  • Biafran Central Council (BCC)
  • Biafran United Liberation Council (BULCO). https://saviournicodemus.blogspot.com/

Beside all these groups we mention, na only two wey dey prominent pass; Movement for the Actualization of the Sovereign state of Biafra (MASSOB) wey Chief Ralph Uwazuruike dey lead.

And di Indigenous Peoples of Biafra (IPOB) wey Nnamdi Kanu dey lead - di Federal goment of Nigeria don prescribe IPOB sake of di violent nature of dia agitation.

Comments

Popular posts from this blog

Nnamdi Kanu Sends Important Message To IPOB Members From Detention

    The detained leader of the proscribed Indigenous People of Biafra (IPOB), Mazi Nnamdi Kanu, has sent an important message to his followers over the Biafra movement. The embattled separatist according to one of his brothers, Prince Kanu Meme, has asked his disciples to trust and comply with directives from the Directorate of State (DOS). Boasting his belief in the separatist movement’s administrative structure, Kanu said “I’m DOS and DOS is me”.  Naija News understands that the DOS, headed by diaspora-based Chika Edoziem has been contending with authority issues since Kanu’s arrest in Kenya in June 2021. It has been observed that IPOB is in disintegration following Nnamdi Kanu’s rearrest and detention. The present situation of the Biafran movement can be likened to that of sheep without a shepherd. However, Kanu in a conversation with his sib...

BIAFRA NEWS : Justice Nyako Is Partisan, Must Step Down From Nnamdi Kanu’s Case – IPOB

  Justice Nyako Is Partisan, Must Step Down From Nnamdi Kanu’s Case – IPOB  IPOB, which made the demand in a statement issued by its Media and Publicity Secretary, Emma Powerful, condemned what it described as the Nigerian government's political and judicial persecution of Kanu using Justice Nyako.  The Indigenous People of Biafra (IPOB) has asked Justice Binta Nyako of the Federal High Court to step down from the case of its detained leader, Nnamdi Kanu.   Bnbpick.io - Earn Free BNB, Faucet, Multiply BNB game Bnbpick.io https://bnbpick.io Bnbpick.io is an Free BNB faucet that enables users the ability to earn free BNB every hour. You are able solve captchas in order to accrue these litecoins.      IPOB, which made the demand in a statement issued by its Media and Publicity Secretary, Emma Powerful, condemned what it described as the Nigerian government's political and judicial persecution of Kanu using Justice Nyako.  According to Powerfu...

IPOB: The Nigerian Civil War, commonly known as the Biafran War

  THE HISTORY OF BIAFRA AND NIGERIA WAR  Israel, Nigeria and the Biafra civil war    The Nigerian Civil War , commonly known as the Biafran War (6 July 1967 – 15 January 1970), was a war fought between the government of Nigeria and the secessionist state of Biafra. Biafra represented nationalist aspirations of the Igbo people, whose leadership felt they could no longer coexist with the Northern-dominated federal government. The conflict resulted from political, economic, ethnic, cultural and religious tensions which preceded Britain's formal decolonization of Nigeria from 1960 to 1963. Immediate causes of the war in 1966 included a military coup, a counter-coup and persecution of Igbo living in Northern Nigeria. Control over the lucrative oil production in the Niger Delta played a vital strategic role. Within a year, the Federal Government troops surrounded Biafra, capturing coastal oil facilities and the city of Port Harcourt. The blockade imp...